Disliked{quote} Ahh Opé o!! How now? you don come back for more erh. You don learn lesson abi? Okay no vex for Oga Kos. The man too like money sef ein eye just dey RED anyhow. Ol boy here e dey happen o. Tnavi wan DRAIN all the PIPS for Forex o. Anyway nice to see you are bouncing back with a Vengence. More Pips to you as always.Ignored
Tnavi well done, u re my guy!
I am more afraid of 100 sheep led by a lion than 100 lions led by a sheep!